Anoda attack don kpai plenty pipo for Bassa local goment area of Plateau State, north-central Nigeria, according to wetin residents tell BBC Pidgin. Dis fresh attack happun for di early hours of ...
Di scarcity of di naira na serious challenge for many Nigerians in di last few months. While many pipo dey struggle to get am, odas dey use mago-mago and criminality get dia own. Dis na di situation ...
Issues affecting Lagos State naturally bothers me. I was born in Lagos, had my primary and a part of my secondary education in Lagos and lived in Surulere for the first 29 years of my youthful life.
Jaguda pipo shoot and kill one 77-year-old Uber driver wen im bin pick up one passenger outside of Center City hookah lounge on 16 April. Police for Philadelphia, United States don confam one ...